Wia dis foto come from, Getty Images
- Author, Sofia Bettiza
- Role, Global Health Reporter, BBC World Service
Pipo dey call am “liquid gold.” Some experts even say na source of “magical powers.”
Scientists agree say breast milk dey provide nutrients and antibodies for babies and e dey essential for dia growth. But some adults dey bank on dia perceived superfood abilities.
39-year-old Jameson Ritenour, na father of three, im take im first sip of breast milk wen im partner Melissa bin dey breastfeed – she bin dey produce extra milk wey she no need.
“I dey put am inside my shakes, even though she bin feel say e dey one…